A yoruba lady wanted 2 share her testimony of a miraculous pregnancy but becos of her wrong way of pronouncing L and R, she said: bledlen plaise d rod.
Church: haleluyah
Sis: Una see me b4 I no fit born pikin, den I come dis church nd I see pastor. Den pastor say make I com for plivate player meeting. na for there pastor come forrow me play to him rod.
He tell him rod say I nid pikin, na so him rod alise and do wonder for ma body and now I don dey two months plegnant.
Make una, abeg, help me plaise d rod of pastor.
Immediately, d pastor fainted!
BY REVEREND KOOL…….
LAUGH IT OFF
17 May 2012 1 Comment
May 22, 2012 @ 09:03:25
funny,keep it up